Dr. Sid - Something About You (lyrics)


Dr Dr SID

Mo hits in the house

Don Jazzy on the beat

There's something about this girl o

There's something about you

something about you

something about you girl

There's something about you

something about you

something about you girl

There's something about you

something about you

something about you girl

There's something about you

something about you

something about you girl

I've been around the world

I've seen a lot of girls

but the love wey you give me

i no fit find am nowhere nowhere nowhere

this kind your love, kind your love

sweet sweet love, sweet sweet love

love wey you give me

i no fit find am nowhere nowhere nowhere

Could it be your eyes could it be your smile

i know there's something about you girl

could it be your touch or the way you walk

i know there something about you girl

you drive me wild and that's why

i know theres something about you girl

There's something about you

something about you

something about you girl

so tell me baby na wetin make me

no fit ever do without your loving baby

to take me away from you dem go try

but dey no go ever know the reason why

you make me dey kolo you make me shy

i'm confused and i dont know why

you make me feel like sey i dey fly

if i no fit get your love i go kpai

because

There's something about you

something about you

something about you girl

There's something about you

something about you

something about you girl

There's something about you

something about you

something about you girl

There's something about you

something about you

something about you girl

I've been around the world

I've seen a lot of girls

but the love wey you give me

i no fit find am nowhere nowhere nowhere

this kind your love, kind your love

sweet sweet love, sweet sweet love

love wey you give me

i no fit find am nowhere nowhere nowhere

Verse 2

I've made up my mind

baby girl there's no need to waste time

i'm very sure sey na you i dey find

give me your heart and i'll give you mine

make we go church, make we go sign

i'm not complete until you are mine

i'm ready to leave all my past behind

and i'm never gonna press rewind

till the end of time

oya oyoyo

dadddy mummy oyoyo

our children go say oyoyo

we go get money full the gorodome

we go start to dey live like olowo

we go buy big house for sokoto

our children no go be olodo

no cheating and no ojoro

cuz theres something about you eee

There's something about you

something about you

something about you girl

There's something about you

something about you

something about you girl

There's something about you

something about you

something about you girl

There's something about you

something about you

something about you girl

I've been around the world

I've seen a lot of girls

but the love wey you give me

i no fit find am nowhere nowhere nowhere

this kind your love, kind your love

sweet sweet love, sweet sweet love

love wey you give me

i no fit find am nowhere nowhere nowhere

Rap

This kind love e dey sweet my body

with this kind love you go never hear sorry

to find this kind love e no easy

let me change your last name to esiri

you know that i love you for sure

no need to have doubts my intentions are pure

rest assure you heart is secure

now take a little glimpse at the future

oya oyoyo

dadddy mummy oyoyo

our children go say oyoyo

we go get money full the gorodome

we go start to dey live like olowo

we go buy big house for sokoto

our children no go be olodo

no cheating and no ojoro

cuz theres something about you eee

There's something about you

something about you

something about you girl

There's something about you

something about you

something about you girl

There's something about you

something about you

something about you girl

There's something about you

something about you

something about you girl

I've been around the world

I've seen a lot of girls

but the love wey you give me

i no fit find am nowhere nowhere nowhere

this kind your love, kind your love

sweet sweet love, sweet sweet love

love wey you give me

i no fit find am nowhere nowhere nowhere

I've been around the world

I've seen a lot of girls

but the love wey you give me

i no fit find am nowhere nowhere nowhere

I've been around the world

I've seen a lot of girls

but the love wey you give me

i no fit find am nowhere nowhere nowhere

I've been around the world

I've seen a lot of girls

but the love wey you give me

i no fit find am nowhere nowhere nowhere

this kind your love, kind your love

sweet sweet love, sweet sweet love

love wey you give me

i no fit find am nowhere nowhere nowhere

1 comment(s):

Dis is real song of love,something about Dr Sid and something about me

Post a Comment

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...
Share